Emerging report suggests that the man dating Davido’s baby mama, Chioma Rowland has been revealed to be Payporte CEO, Bassey Eyo.
Blogger, Cutie Juls, made this known in a recent post on Instagram, hinting that Eyo and Chioma started getting close at the early stage of her relationship issues with Davido.
Cutie Juls wrote; “Eyo dey knack Chi. Since everybody dey ment. Make we all join yaba na. A no wan talk am b4 but since Ona dey ment make we all ment. Werey. If you no dey pride for wetin you dey do, why do am?
![](https://i0.wp.com/naijapremiumgist.com/wp-content/uploads/2021/10/eyo.jpg?resize=665%2C831&ssl=1)
Gist wey begin for Oniru when Oga David and Chi had issues so them put mama and pikin for one bed shortlet in Oniru. Pending getting her a permanent place.
Gist wey full for many celebrities mouth wey dem start to dey see am normal, na Cutie commot gbola put inside kpekus ni?
Werey people.”
![](https://i0.wp.com/naijapremiumgist.com/wp-content/uploads/2021/10/cutie-chioma.jpg?resize=661%2C665&ssl=1)
![](https://i0.wp.com/naijapremiumgist.com/wp-content/uploads/2021/10/cutie-chioma2.jpg?resize=661%2C618&ssl=1)